Jozi Ft. Erigga – Warri To Lagos (Remix) Mp3 Audio Download
Notjustwarri Entertainment signed fast rising singer and songwriter Jozi team up with the talented Nigerian rapper Erigga aka paperboi on the remix for “Warri To Lagos.”
This song was produced by Liquid Mix, Mixed and mastered by No Limit.
Quotable Lyrics;
Warri to Lagos o
very soon them go hear us o
everyday we Dey pray for grace o
Na here chukwuma carry hin bag face Lagos
with the hope say 2 seconds everywhere burst small change when he collect from a people pick up money na him carry cross the music must blow na Wetin he tell him guys, na Lagos think warri people no wise, shoot video 3.5 minus publicity they share money follow media house PDP, feature big name for your next song the song go blow big name chop money finish big name they ignore show Lagos manager finish am e no reach one month OAP, Don use the guy money see front all the show wey them promise am no one gree show people when get money Don this Lagos Na big office na God
Take a listen below and share!