Tobi Jay Ft. Erigga – Tomorrow Mp3 Audio Download
Emerging Nigerian musician, Tobi Jay teams up with the southern part of Nigeria rapper, Erigga for this classic song titled “Tomorrow.”
Listen Up!
Quotable Lyrics;
It’s Your Boy Tobi Jay nobody knows tomorrow two seconds na God Dey Run am your sun fit shine for night o
tomorrow get Belle e get belle o
one day one day God go run am for you one day today today 2 seconds your level fit change eh eh never underrate anybody oluwa fit bless anybody
I fit use money if I provoke o before you talk anyhow okojoko before we start to enjoy we don broke o no Dey laugh oko this no be joke o for the system
e no get who take plan sit down make I gist them e no get who no laugh me when I first start for festac no be play when I say tomorrow get Belle my pocket brea na with blessings sorry Pele you Dey see this money wey carry boys play well na hin we dey mount for ground take am do yeye abeg
Tobi Jay Ft. Erigga – Tomorrow DOWNLOAD