Listen to Fido Awolowo (Remix) ft. Tiwa Savage Mp3 Download Free Audio Music Song
Fido, a rising Nigerian singer, songwriter, and artist, launches a fresh, mellifluous rendition of his newly released inaugural track titled “Awolowo.”
In realizing this updated version, Fido engaged the musical mastery and expertise of renowned Nigerian female singer, songwriter, and performer, Tiwa Savage.
Listen Up!
Awolowo Remix Lyrics
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I Dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don Dey mad
He still Dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side…
As I Dey let them know Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Me I no mind wetín dem go talk
Ewé atí gbó ná the only thing I know
Ayé n ló bébé n ló
Wán bamí soh motí kó etí kún sí wàn