Lil Dee Ft. Otega – Motivation (Remix) Mp3 Audio Download
Fast rising Nigerian singer Lil Dee a.k.a The Jogbo Boy, Elerenewschool come through with The remix of his previously heard song titled “Motivation” which now enlists vocals from the talented street hop artist, Otega.
This track was produced by DJ kings.
Quotable Lyrics;
Lil Lil Dee Leleyi
Otega gan gan
sebi you tell me say I no go make am gan
any record wey Dem set you go break am o
as the table still they turn we go shake am o
ki Odun yi to Pari we go make am o
Bibi tabi nabi Otedola Bibi ta Bi mi na Bi adeleke, adenuga
no Dey let them say you no go make am o
Oluwa loseleyi whatever you see Oti seleri. Baba ti ni ma lowo baba tini Mara motor to gara if I use condom still my time go come moma de London cause my shine go come
poverty Dey your Dey make I Dey my day
no matter what them say ibi ma de made
moti jawe senu moti bo dija many challenges fo mo Lele, oluwa sa lolu gbeja mi Anthony Joshua Oma lese
Owo mope ape kanuko, plenty money like Aliko ki Awon olosi mase ba Mi to
No go let them tell you say you no go fit do Wetin you go like do then be tell me make I stop music o, but I just they murder on the beat, asunkun rojo ile lontu I know my and my people know me o Bibi tan Bi lobi Pablo, Gustavo, Johnny Lucas, I no go Dey surprise tin ba lowo ju ti Pablo
Listen Up!
I love this song