Cobhams Asuquo – We Plenti Ft. Simi (Audio + Video) Mp3 Mp4 Download
Nigerian prolific singer and songwriter Cobhams Asuquo who has started the new year 2020 with “New Beginning” is out with another masterpiece track titled We Plenti which features the Studio Brat CEO, Simi.
Quotable Lyrics;
You Don Hustle Tire
You no Dey take holiday, you write application you go for audition
but still e be like say e no Dey Pay
they don laugh you tire, some say until your mate gets Aeroplane before you go make am, you beg God to make am but see every body get lane, so my brother hustle so my sister work o
beans no Dey cook forever your own beans go done
if you see person wey make am o
rejoice with them if they ask you what’s your own take No Offense,
see this life na turn by turn o your time go come
because no be only you kill Jesus
we plenty for there
One day E go Better some day make we bet am
when they tell you money no be everything you Dey vex you Dey para you say me sef I want get am o
so my brother hustle Kara mase o
no condition is permanent your tune Dey come o
make you hustle hustle make you work o

Enjoy We Plenti by Cobhams Asuquo featuring Simi below and share!
Cobhams Asuquo – We Plenti Ft. Simi DOWNLOAD