StarBoy ft. Wizkid & DJ Tunez – Cover Me Mp3 Audio Download
From the just released Soundman vol. 1 EP we have this classic number titled Cover me performed by Starboy featuring wizkid and DJ Tunez.
Quotable Lyrics:
Tonight, Where the Party Dey, where my people Dey, where the Shayo Dey wey go make man feel alright
tonight, when nobody Dey, na who go Dey
No Throway, No forget say your dream no fit happen for one night
and when it happen make you enjoy this life say na one life
and when the journey just Dey start Dem go look Dey go dislike
Say no time say man Dey live life wey man just like
baby cover me, baby cover me
just for tonight cover me
kose eni Lati bere o toba dola Ama soro o,
this life wey you see fit make you kpai now
life Dey wey money can’t buy now
I Don tey I Don tey I Don try now
no be everything you see for life you yearn now
Listen Up!