Yovi – Talking Money Mp3 Audio Download
The crooner of “It’s Allowed” which features Davido and Zlatan, Yovi kicks start the year 2020 with this classic jam titled “Talking Money“.
The new song “Talking Money” talks alot about money and its praises.
Listen Up!
Talking Money lyrics by Yovi;
Hey siri
If you’re not talking money
You’re talking nonsense
Simmer
Yovi yovi
You not talking money now
You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense
Verse
Na person wey work
Na him must to chop
Firigbon oshilekun
If u get the kokoro
No Dey use another man time to
Set your own time
Na person wey pass Na him get opolo
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
Chorus
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense
Baiye sheri langbe be
Na money we Dey find everywhere
Eiye nfo Eyan Rin Nile
Adurami ni ka sha de be
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
Chorus
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense