Adekunle Gold It Is What It Is MP3 Lyrics Mp4 Video DOWNLOAD
Highly profiled Nigerian singer, Adekunle Gold came through with his much anticipated song titled “It Is What It Is” which he accompanied with a classy music video.
Song was produced by Kali and Blaize Beatz, while the visual was shot and directed by Mom.
Listen Up!
It is what it is lyrics by Adekunle Gold
Má jí so rooo
(Hold on)
It is what it is
Ma wo bẹ ooo
(Leave am)
People wey no dey feed you
Always the first to talk about you
(Your life)
Look at the irony, shame you for public
Con dey beg you for side
Don’t get it twisted oo
I no dey kiss ass that shit is not healthy
Keeping my distance oh
Some people are worst than pandemic
If you go cost my peace
Then I go take my leave
If ẹ no be money, do not disturb me please
If ẹ go cost my peace eeee
That some expensive sh-, ooo
If ẹ no be money, do not disturb me please
Ma jí so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Ma jí so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize oo
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
Sey bad time too never last
Ẹlẹmi lọ máa Last ooo
Life comes at you so fast
Small time you don become wetin you hate oooo
OK eeehh
They hate their life and they’re lonely
No energy for nobody, wey no dey happy for me
Ok eh, you hate your life
And you’re lonely, no energy for nobody
No waste your time and I no see you
If ẹ go cost my peace eee, den I go take my leave
If ẹ no be money, do not disturb me please eee
If ẹ go cost my peace eee, that some expensive sh- oh!
If ẹ no be money, do not disturb me please
Má jí so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Má jí so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Leave am… Leave am
It is what it is