Fresh Out from our hub we present the meaning and lyrics to the aristokrat records star Burna Boy recent track called “Anybody”
Sing along and Enjoy!
(INTRO)
Gbese!!!!
(VERSE 1)
i don charge my energy i no get time for no enemy
tori pe won le to mi nothing wey person never see
omo nothing wey person never see forget, i say faasi
money soonest spending toba lowo je kan awon padi e jenbe
ki kaluku de gbese jejeli jeje je je
i been dey answer dem yes sir now na me them dey answer yes sir
respect is recriprocal even though una kno say i special
(CHORUS)
Anybody wey no want to soji
anybody wey no dey carry body
knack am something ahn ahn ahn
knack am something to ba ta felee fele
knack am something
(VERSE 2)
You want chop where you never work
say na because me self i never talk
i look you dey laugh you gan gan gan gidi gan gan gan
i say i know say the time go come omo i know say the
time go come when you no go fit to yearn no more omo
omo life na turn by turn whether you like or not
toba ji gbeskele go ball ki gbe je kanmo
(CHORUS)
Anybody wey no want to soji
anybody wey no dey carry body
knack am something ahn ahn ahn
knack am something to ba ta felee fele
knack am something
(HOOK)
Money soonest spending je kan awon padi e jenbe
i dey calcu dey gbese jeli jeje je je
i been dey answer dem yes sir now na me them dey answer yes sir
respect is recriprocal even though una kno say i special
(CHORUS)
Anybody wey no want to soji
anybody wey no dey carry body
knack am something ahn ahn ahn
knack am something to ba ta felee fele
knack am something
(OUTRO)
GBESE
Eni to ba ta fele fele fele X2
Ko la go lori e
Eni to ba ta fele fele fele X2
Ko la go lori e
Eni to ba ta fele fele fele X2
Ko la go lori e
Eni to ba ta fele fele fele X2
Ko je go lori e