Here is the lyrics of Live My Life by DJ breezy and Adekunle Gold.
(INTRO)
DJ breezy
Wapodam
(VERSE)
If i get 1 ghana for my pocket
mansa e no be your problem
you get mercedez i get toyota
charley e no be problem
For the club you drink hennesy
i dey drink appetesi o
High na high my brother
hangover no sabi who get money
(CHORUS)
Live me make i do my own free me make i do my own o
Mon jaye mi o mon jaye mi o (Make i live my life)
Mon jaye mi o mon jaye mi o (Make i live my life)
i dey mind my business Aje, busy body na your business aje
eyin aye efi mi le o Mon jaye mi o mon jaye mi o oh
(VERSE)
Omo naija mo gbo twi twi twi all rounder lomo mo le
se 360 Dekunle i be VVIP tan ba ferimi kan lora DVD
nobody go fit stop my flow im your senior i hope you know
when i dey you go smile at me for my back you go wish me bad o
(CHORUS)
Live me make i do my own free me make i do my own o
Mon jaye mi o mon jaye mi o (Make i live my life)
Mon jaye mi o mon jaye mi o (Make i live my life)
i dey mind my business Aje, busy body na your business Aje
eyin aye efi mi le o Mon jaye mi o mon jaye mi o oh
(INTERLUDE)
MAke i do my own Aje, Live me Live me Aje
Mon jaye mi o mon jaye mi o
sebi you get work why you no face your own aje
Free me Free me o Mon jaye mi o mon jaye mi o
Mon jaye mi o mon jaye mi o (Make i live my life)
Mon jaye mi o mon jaye mi o (Make i live my life)
i dey mind my business Aje, busy body na your business aje
eyin aye efi mi le o Mon jaye mi o mon jaye mi o oh
(OUTRO)
Mon jaye mi o mon jaye mi o
Am living my life oh na
Brother brother brother eh eh eh