LYRICS: Burna Boy – Wetin Man Go Do
(INTRO)
hahaha
champion
(VERSE 1)
people wey dey shaye o those people they here na
people wey they jaye othose people they here na
them no call me tele o but dem dey call call me now
na empty belle o na him make man dey feel somehow
call my aza say how we want cashout
say make i put ten thousand i put ten thousand
everybody come cashout thank jehovah put am for my aza
begin to find another waka waka no rest o wetin man go do
money go dey for madam to cook ogbono wetin man go do
your pikin sef he gats go school o wetin man go do
when money come he go hear wetin man go do
(CHORUS)
wetin man go do ehn wetin man go do
wetin man go do ehn wetin man go do
wetin man go do ehn wetin man go do
wetin man go do ehn wetin man go do
(VERSE 2)
God i dey serve no go let my blessing to pass me
enemy no go laugh me make the money chill and relax me
if the money dey we go faji o i go be the life for the party o
e go be like say na magic call me jazz man abracadabra
waka waka no rest o wetin man go do
money go dey for madam to cook ogbono wetin man go do
your pikin sef he gats go school o wetin man go do
when money come he go hear wetin man go do
(CHORUS)
wetin man go do ehn wetin man go do
wetin man go do ehn wetin man go do
wetin man go do ehn wetin man go do
wetin man go do ehn wetin man go do
(INTERLUDE)
man go fight for money man go fight for woman
man go fight for business man go fight for nonsense
body don dey tire body no be firewood
body don dey tire body no be firewood
(OUTRO)
wetin man go do o do o
wetin man go do o do o
wetin man go do o do o
wetin man go do o do o
do o do o do o do o
do o do o do o do o
Wetin man go do