Download Ayra Starr Rush MP3 Free Audio lyrics
Mavin Record Label Signee, Ayra Starr brings to the industry a new one which she titled “Rush“.
Ayra Starr has solidified herself in the Nigerian music industry with viral hit songs back to back since she got signed to the Mavin records which is owned by the talented music producer, Don Jazzy.
Bloody Samaritan was what got people glued to Ayra Starr and now is another certified banger titled Rush.
Finally, if you love splendid music, you won’t want to miss the incredible new hit song, which is yet another spectacular new update.
Watch the music clip here.
Take a listen below and enjoy!
Rush lyrics by Ayra starr
Ohh (Vibez) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling with us, oh) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, yeah Pa pa pa ri, pa ri pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I’m the one Aje, aje, aje Can never take my cake away Aje, you can’t count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling with us, oh) ‘Cause e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh