Lyrics of Turn Me on by Mut4y and Maleek Berry.
(INTRO)
HA yeyeye eh
i like new thing
is another one
berry pon dis
legendary ah legendary
ah ah maleek berry eh eh
maleek berry
(CHORUS)
wetin dey for your waist line
tell me wey dey for your waist line
gat me blinging on your hotline
gat me blinging on your hotline
me no see ya for so long say you
no give it to no one say you want to *
me know you never move on
Turn me on, Turn Me on Turn me on
Baby ha you turn me on, turn me on,
Turn me on baby ha you turn me on
(VERSE 1)
Am mr Lover me no waste time
i go park for your waste line
girl if your body be ticket
i go pay fine i don’t wanna facetime
i wanna see you live yeah
we go manya to the daytime
omo baby you go feel the vibe yeah
carry her to my kondo, Kondo, Kondo
tell me say baby don’t go dont’ go
girl i wan go carry her to my kondo
yeye to my Kondo tell me say berry control,
control, Mr control oh oh
(CHORUS)
wetin dey for your waist line
tell me wey dey for your waist line
gat me blinging on your hotline
gat me blinging on your hotline
me no see ya for so long say you
no give it to no one say you want to *
me know you never move on
Turn me on, Turn Me on Turn me on
Baby ha you turn me on, turn me on,
Turn me on baby ha you turn me on
(VERSE 2)
Mama why o mama why o
you get wetin i require o
sisi nana sisi nana kilogbe wa
lati ghana charley, the way you roll
girl hop on me girl you give me life yeah
she say she want live with me so
i carry her to my kondo, Kondo, Kondo
tell me say baby don’t go dont’ go
girl i wan go carry her to my kondo
yeye to my Kondo tell me say berry control,
control, Mr control oh oh
(CHORUS)
wetin dey for your waist line
tell me wey dey for your waist line
gat me blinging on your hotline
gat me blinging on your hotline
me no see ya for so long say you
no give it to no one say you want to *
me know you never move on
Turn me on, Turn Me on Turn me on
Baby ha you turn me on, turn me on,
Turn me on baby ha you turn me on