Davido is facing further online allegations regarding an unpaid debt of N1 million to a student from the University of Lagos (Unilag) named Mastermind. Popular Nigerian music producer Samklef accused Davido of not settling the debt and called for prompt action to be taken.
This accusation comes shortly after a businessman named Abu Salami accused Davido of owing him N218 million in connection with a business deal.
Samklef issued an ultimatum of 24 hours for Davido to pay the young student, mentioning that he had already contacted Davido’s manager, Asa Asika, about the issue but had received no response.
In his words:
“Abeg anybody wey know Davido, tell am say I give am 24 hours to pay Mastermind the N1 million wey e don dey owe my boy since 2020. Since 2020 e don dey owe Mastermind N1 million and this boy dey suffer.
“I don reach out to Asa (Asika) but I realise say you join confra because you wan dey oppress people, anytime dey call you out, you dey feel say u get upper hand. 24 hours if you no give Mastermind him N1 million, me myself you see this page, we go drag am, I go drag you.”
“You’re supposed to be celebrating your time right now, you know say u just born, you suppose to dey peaceful dey celebrate but you dey everywhere and na you con find my tail.
“We are fighting for justice for the common man, you’re supposed to be a role model to other people but u go dey oppress people because you feel say you dey above the law because you get connections, no worry, dey play.”